Ayra Starr - Rush (Official Music Video)
  3:06

  
Ayra Starr - Rush (Official Music Video)
Stream Rush: https://ayrastarr.lnk.to/rush

Follow Ayra Starr
Twitter: https://twitter.com/ayrastarr
Facebook: https://www.facebook.com/starrayra
Instagram: https://www.instagram.com/ayrastarr/
TikTok: https://www.tiktok.com/@ayrastarr/


Stream 19 & Dangerous Deluxe: https://ayrastarr.lnk.to/19NDangerous...
Stream Sability: https://ayrastarr.lnk.to/sability


LYRICS

Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man nobody like work
But you must hustle if you wan chop


E no finish, dem wan fight us
If them dey run them no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us


Me no getty time for the hate and the bad energy
Gat mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli

Steady on my grind no won hear what they want telly me
Kudi na my fantasy
Dem won dey check if my tap e no rush

But e dey rush
E dey rush well well
E be much
Na God dey make my tap e dey rush
The kind money we touch

E dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us

Jofunmi Japata
I dey go Ghana
You never touch
You dey form papas
Which kind money we never see before
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one

Ajeh
Ajeh ajeh
Can never take my cake away
Ajeh
You can’t count my grace
I just dey my lane
My lane

Me no getty time for the hate and the bad energy
Gat mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli

Steady on my grind no won hear what they want telly me
Kudi na my fantasy
Dem won dey check if my tap e no rush

But e dey rush
E dey rush well well
E be much
Na God dey make my tap e dey rush
The kind money we touch

E dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us

But e dey rush
E dey rush well well
E be much
Na God dey make my tap e dey rush
The kind money we touch

E dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us

There's no dulling
Просмотры на YouTube: 283 821 550

Похожее видео

★  подборка сегодня
★  случайное видео
  DSCVR Playlists
     •   DSCVR Alternative
     •   DSCVR Country
     •   DSCVR EDM
     •   DSCVR Hip-Hop
     •   DSCVR Indie
     •   DSCVR Latino
     •   DSCVR Metal
     •   DSCVR Pop
     •   DSCVR R&B
     •   DSCVR Rock
  Incoming Playlists
     •   Incoming Alternative
     •   Incoming Country
     •   Incoming EDM
     •   Incoming Hip-Hop
     •   Incoming Indie
     •   Incoming Metal
     •   Incoming Pop
     •   Incoming R&B
     •   Incoming Rock
     •   Rising Latino
  Karaoke and Music For Your Moods
     •   Christmas In July: Alternative and Indie
     •   Christmas In July: Country
     •   Christmas In July: Hip-Hop and R&B
     •   Christmas In July: Pop and EDM
     •   Christmas In July: Rock and Metal
     •   Good Vibes
     •   Pop Chill Vibes
     •   Relaxing Music
     •   Suave Latino
     •   Uplifting Hip-Hop & R&B
  New Videos By Genre
     •   Afro Beats
     •   All New ALTERNATIVE
     •   All New INDIE
     •   ALT Hip-Hop
     •   ALT R&B
     •   Brand New POP
     •   Dancehall Delights
     •   New R&B Vibes
     •   Punk & Emo Rock!
     •   Roots Reggae
     •   Soca Hits
     •   Vevo Hottest New HIP-HOP
  Replays
     •   Alt Replay
     •   Christian & Worship Rewind
     •   Country Replay
     •   EDM Replay
     •   Gospel & Praise Rewind
     •   Indie Replay
     •   Latin Replay
     •   Metal Replay
     •   Pop Replay
     •   R&B Replay
     •   Rap Replay
     •   Rock Replay
  Top Video Charts
     •   Top 10 Alternative Videos
     •   Top 10 Country Videos
     •   Top 10 EDM Videos
     •   Top 10 Hip-Hop Videos
     •   Top 10 Indie Videos
     •   Top 10 Latin Videos
     •   Top 10 Metal Videos
     •   Top 10 Pop Videos
     •   Top 10 R&B Videos
     •   Top 10 Rock Videos
     •   Top 20 Videos In The U.S.
127/926